Police tok wetin dem know about 10 deadi body dem find for Edo
Published on: Tuesday 01 November 2022
Police neva tok weda di discovery of di ten male deadi body dem dey related to ritual killing - dem still dey investigate di mata. But cases of ritual killing dey common for Nigeria.
News source: https://www.bbc.com/pidgin/articles/crg3pk47j43o